HARRYSONG-REGGAE-AND-BLUES.jpg

I saw this on my friends facebook account (Itoro Ita) and Decided to share it with you guys.

After the matches face a boo (the blues,the blues)
Make you do as you do (I do,I do) Enjoy the matches,chelseablues (the blues,the blues)
Even the blues get a boo (a boo,a boo) Share the points,share the goals (the goals,the goals)
Everybody wanna win the blues (the blues,the blues)
As far as IVANOVIC dey play (dey play,dey play)
Wingers pop champagne oo….aaahhhaaa
haaaaa

Verse 1…. See the wingers dey dey boom
(dey boom,dey boom)
Dem don turn Amokachi the Bull (the bull, the bull)
Mourinho doesn’t know what to do(to do, to do)
Oga Abrahimovic just dey look (dey look,dey look)
The chelsea fans are still the blues (the blues,the blues)..

CHELSEA FANS, NO VEX ABEG…. NA JOKE OOOO

Tagged With: